Wonders they say never ends.
Na so some girls wan beat a lodge president for ifite.
dem talk say he wan slap one of dem, as the guy wan commot, na im one if the girls call her boyfy wey be anticult.
before the anticult guy go ask the lodge president wetin happen, na so the lodge president wan shed tears as he dey explain.
make i stop here bcos me sef dey fear slap o.